Faraway Lyrics: By Sabrina The Official Track Release on Aug 21, 2025. The Voice of Sabrina With Video Performed by Sabrina – The Single Track is A New Album From “Freely” While Sabrina Has Written “Faraway Lyrics” The Official Video Song Released on Sabrina Official Channel. and Faraway Mp3 128kbps Audio Song free Download.
• “Faraway” Official Video Song
Listen To – Faraway Song in Audio Mp3 With 128kbps Free Download. The song is Sung by Sabrina With video Performed by Sabrina And Has “Faraway Lyrics: Was Written by Sabrina – The Duration of song is 2 minutes 30 second.
↓
Related Tags – Faraway, Faraway Mp3, Faraway Mp3 Song, Faraway Mp3 Audio Song, Faraway Song by Sabrina, Faraway Song Mp3, Faraway Download, Faraway Mp3 Download, Faraway Mp3 Song Download, Faraway audio Song Download, Faraway Song by Sabrina Mp3 Download, Sabrina Song Faraway Mp3 Download.
Faraway Lyrics
Oh baby tell me what it is u want
Abi e be real love or more
And if I dey I no go wan comot
Wey e go be like say
And e go be like love potion
I go want make you do me sufree sufree
DnD only you wey disturb me
Only you wey fit do me things like this
You be only one
Your matter carry me go places whey I never go
Badbelle get so many bad things they never know about you
Make I dey your body tattoo
Shu bi do bi do ba do oh ah
Faraway no fit go faraway from you
That be the reason I go want to dey dey beside you
Cause e sweet pass sukus
And you know I’m into you
Faraway no fit go faraway from you
That be the reason I go want to dey dey beside you
Cause e sweet pass sukus
And you know I’m into you
I fit die untop your matter
The love strong like Mufasa
No retreat no surrender
Only you, only you wey I want
Oh ah
This your love
Di carry me go far away
I feel the heat in my soul
Oh ah
If na fire I go burn no delay
Your matter carry me go places wey I never go
Badbelle get so many bad things they never know about you
Make I dey your body tattoo
Shu bi do bi do ba do oh ah
Faraway no fit go faraway from you
That be the reason I go want to dey dey beside you
Cause e sweet pass sukus
And you know I’m into you
Faraway no fit go faraway from you
That be the reason I go want to dey dey beside you
Cause e sweet pass sukus
And you know I’m into you
Sabrina All Songs Lyrics
Poetry & Shayari
Bollywood Songs Lyrics
• Discover
- Faraway Lyrics by Sabrina – (New Album From “Freely”)
- Panwadi Song Lyrics (From “Sunny Sanskari Ki Tulsi Kumari”)
- TELL HER YOU LOVE ME Lyrics – Official Track by (Ella Mai)
- Here All Night Lyrics – Demi Lovato (I’LL BE HERE ALL NIGHT)
- JUICY LYRICS by Jordan Ward – FORGET ME LIKE A JUICY PAPER
Q&A
FAQs For Faraway